Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:10
"And na wetin I du for Jerusalem bi dat. Nor bi onli sey I put meni of di bilivas for prizin wit di pawa wey di prist oga dem giv mi, bot I ivun dey sopot wen dem sey mak dem kil dem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"And na wetin I du for Jerusalem bi dat. Nor bi onli sey I put meni of di bilivas for prizin wit di pawa wey di prist oga dem giv mi, bot I ivun dey sopot wen dem sey mak dem kil dem.
Open Bible reader