Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 12:19

Wen Herod send pipol go faind am and dem nor si-am, e kweshon di sojas wey dey gaid Pita kon komand sey mak dem kil all of dem. Den Herod komot from Judea go Sizeria go stay.

Open Bible reader