Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 12:20

Herod kon dey ves wel-wel for Tyre and Sidon pipol. So dem gada go si-am. Bot dem kon first beg Blastus wey bi di king ofisa, mak e help dem beg am, bikos na di king kontri dey suppli fud giv dia kontri.

Open Bible reader