Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Titus 2:3

Mak yu tish old wimen sey, mak dem liv life wey go mak God hapi. Mak dem nor tok bad abaut pipol; nor dey drink enihaw, insted mak dem tish oda wimen wetin dey gud.

Open Bible reader