Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 9:8

Dis min sey di pikin wey Abraham born (Hagar pikin, Ishmael) bifor God promis am, nor bi di won wey God shuz. Insted, di pikin wey e born tru God promis, na dat won bi Abraham tru pikin.

Open Bible reader