Nigerian Pidgin Bible
Romans 7:6
Bot naw, wi don fri from di law. Wi bi laik deat bodi and di law nor get pawa for awa bodi again. Naw wi sopoz to serv God wit di new life wey di Spirit dey giv, nor bi di old life, wey bi to obey di law wey pesin rite.
Open Bible reader