Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 7:13

So dis min sey na wetin gud kil mi? No! Bot na sin pawa wey dey insaid mi, na-im kil mi; bikos e yuz wetin gud bring deat and naw, wi dey si haw sin bad and wiked rish.

Open Bible reader