Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 6:22

Bot naw, una don dey fri from sin kon bi God savant. Dis go mak una dey holi and God go giv una life wey nor dey end.

Open Bible reader