Nigerian Pidgin Bible
Romans 5:21
and as sin dey kontrol us tru deat, na so God grace dey rule tru raitiousnes wey dey bring life wey nor dey end, bikos of Jisos Kraist wey bi awa Oga.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
and as sin dey kontrol us tru deat, na so God grace dey rule tru raitiousnes wey dey bring life wey nor dey end, bikos of Jisos Kraist wey bi awa Oga.
Open Bible reader