Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 5:10

Wi bi God enimis bifor, bot E don mak us en frends tru en Pikin deat. Naw, since wi don bi God frends, E go save us tru di life wey en pikin get.

Open Bible reader