Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 4:9

Dis blessin wey David dey tok abaut so, na onli Ju pipol e tok am for, bikos dem sekonsaiz dem? No! Na stil for Gentai pipol wey dem nor sekonsaiz. Bikos wi read for God wod sey, "Abraham biliv God and bikos of en fate, God kon asept am as raitious pesin."

Open Bible reader