Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 4:16

Na dis won mak God promis dey kom by fate and wi dey get-am tru favor. Nor bi onli pipol wey dey obey di law bi Abraham shildren, bot pipol wey biliv God laik Abraham, na en shildren dem bi tu, bikos na Abraham bi awa spiritual papa.

Open Bible reader