Nigerian Pidgin Bible
Romans 4:11
Bot lata, dem kon sekonsaiz am. Dis sign show sey, bikos of en fate, God don si-am as raitious pesin, so dat e go bi papa to evribodi wey biliv God, pipol wey God don asept, ivun doh dem neva sekonsaiz.
Open Bible reader