Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 2:5

Bot una stubornes and strong heart nor let una turn from sin kom mit God, so una dey mak una ponishment meni more-more, for di Day wen God go joj di wold, bikos en na joj wey nor dey sopot bad tins.

Open Bible reader