Nigerian Pidgin Bible
Romans 2:29
bot di ril Ju na pesin wey bi Ju for insaid en heart, bikos sekonsishon nor dey tosh pesin heart. Na di Holi Spirit dey du dis kaind wok, nor bi di law wey dem rite dan and dat pesin go dey risiv praiz from God, ivun doh humanbin nor praiz am.
Open Bible reader