Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 2:1

Pesin wey dey joj odas nor get eskuze for wetin e dey du and e nor mata hu e bi. Bikos wen yu joj odas and yu dey du di same tin wey dem dey du, yu dey kondem yorsef.

Open Bible reader