Nigerian Pidgin Bible
Romans 13:9
Di law get difren-difren komand laik, "Nor komit adultri; nor kil pesin; nor tif; nor put eye for anoda man propati." All dis na jos won komand wey sey, "Mak pipol luv odas, jos as dem luv diasef."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Di law get difren-difren komand laik, "Nor komit adultri; nor kil pesin; nor tif; nor put eye for anoda man propati." All dis na jos won komand wey sey, "Mak pipol luv odas, jos as dem luv diasef."
Open Bible reader