Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 13:4

Bikos all rulas na God savant and na dia duti to help yu. If yu du bad, den mak yu fear, bikos dis rulas get pawa to ponish yu. Dem bi God savants wey dey ponish doz wey du wrong tins.

Open Bible reader