Nigerian Pidgin Bible
Romans 13:11
Since una no di taim wey wi dey naw, mak una dey bihav wel, bikos di taim don rish wen una go wak-up from slip. Una no sey di day wey God go giv us salvashon, don near wel-wel pas as e bi wen wi first biliv.
Open Bible reader