Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 12:3

By di grace wey God giv mi, I dey tel all of una, mak una nor tink sey una tu dey important. Insted, mak una yuz gud sense tink and undastand di fate wey God giv una.

Open Bible reader