Nigerian Pidgin Bible
Romans 12:19
Mak una nor trai to pay enibodi for di bad tin wey dem du una, bot mak una liv am for God, bikos God wod sey, "Na mi go revenge for una. I go pay dem bak."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Mak una nor trai to pay enibodi for di bad tin wey dem du una, bot mak una liv am for God, bikos God wod sey, "Na mi go revenge for una. I go pay dem bak."
Open Bible reader