Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 12:1

My brodas and sistas, God dey gud. So I beg, as una dey alaif, mak una dey offa una bodi giv am as sakrifais. Mak una dey du wetin E tok and wetin go mak bele swit am. Na dis bi di best way to serv God.

Open Bible reader