Nigerian Pidgin Bible
Romans 11:28
As e bi sey Ju pipol rejet God wod, dem don turn to God enemi, bikos of una wey bi Gentai pipol. Bot as God wont am, dem bi pipol wey E luv, bikos of dia gran-gran papa dem.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
As e bi sey Ju pipol rejet God wod, dem don turn to God enemi, bikos of una wey bi Gentai pipol. Bot as God wont am, dem bi pipol wey E luv, bikos of dia gran-gran papa dem.
Open Bible reader