Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 11:22

Naw, una don si haw God dey gud and harsh. Ivun doh E dey ves for doz wey fal, E stil dey kaind to una. And E go always dey kaind to una, as long as una dey du wetin E wont. If not, E go rejet una tu.

Open Bible reader