Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 11:2

God nor rejet en pipol wey E shuz from di biginin. Dem rite for God wod abaut haw Elija beg God for Izrel pipol sey, 3" Oga, dem don kil all yor profets. Dem don skata yor alta, na onli mi rimain and dem dey trai to kil mi tu!"

Open Bible reader