Nigerian Pidgin Bible
Romans 10:20
And profet Isaia ivun get strong heart to tel di pipol sey, "Pipol wey nor luk for mi, na dem si mi. Doz wey nor ask for mi, na dem kon no mi wel-wel."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
And profet Isaia ivun get strong heart to tel di pipol sey, "Pipol wey nor luk for mi, na dem si mi. Doz wey nor ask for mi, na dem kon no mi wel-wel."
Open Bible reader