Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Romans 10:19

I dey ask una again, "Izrel pipol nor undastand?" Mosis first tok sey, "I go yuz pipol wey nor bi enitin, so dat una go dey jelos dem. Na pipol wey nor get sense, na dem I go yuz tak mak una ves."

Open Bible reader