Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 4:3

Yes, my gud frends, I stil dey tel una, mak una help dem. Dem trai as dem dey prish di gospol wit mi, both Klement and my oda co-wokas, wey dia name dey insaid Kraist Life Book.

Open Bible reader