Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 3:8

Nor bi onli doz wons, bot naw, I dey luk evritin as nor-tin, wen I kompare am wit Kraist, my Oga wey I no and I trowey evritin, bikos of am. Tru-tru, I dey luk all doz tins as yeye, so dat I go fit gain Kraist,

Open Bible reader