Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 2:30

bikos e nearli die bikos of Kraist. E put en life for danga, so dat e go fit help mi du wetin una for du, since una nor dey here.

Open Bible reader