Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 2:27

E sik wel-wel sotey e nearli die. Bot God get mesi for am; nor bi onli for am, bot for mi tu, so dat I nor go krai join di won wey I dey so.

Open Bible reader