Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Philippians 2:12

So, my frends wey I luv; pipol wey dey always obey mi, (nor bi onli wen I dey wit una, bot una dey obey wel-wel, ivun wen I nor dey wit una). Mak una kontinu to du God wok wit all una heart, so dat una salvashon go ful wel-wel,

Open Bible reader