Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 6:48

E si en disaipols dey yuz all dia pawa dey padol di boat, bikos di briz strong wel-wel. As mornin won rish, Jisos waka kom mit dem, laik sey e won pas dem.

Open Bible reader