Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 6:20

Herod dey fear Jon wel-wel, so e dey protet am, bikos e no sey Jon na holi man wey dey du wetin God laik. Enitaim Herod hear Jon dey prish, en maind go dey wori am, bot e stil dey laik to listin to am.

Open Bible reader