Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 6:2

Wen Sabat Day rish, e kon start to tish for di sinagog. Meni pipol wey hear am sopraiz, dey sey, "Wer e for get dis kaind sense? Wish kaind wisdom God gi-am? And wetin bi all dis mirakol wey e dey doh so?

Open Bible reader