Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 4:1

Again, Jisos kon bigin tish pipol for di wotasaid. Since pipol wey gada roun am meni, e kon enta boat dey tish di pipol as dem sidan for groun near di wota.

Open Bible reader