Nigerian Pidgin Bible
Mark 2:19
Jisos ansa dem, "Pipol wey kom marage nor sopoz to fast wen di man wey dey mari dey wit dem, abi dem sopoz to? So-far di man wey dey mari dey wit dem, dem nor nid to fast.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Jisos ansa dem, "Pipol wey kom marage nor sopoz to fast wen di man wey dey mari dey wit dem, abi dem sopoz to? So-far di man wey dey mari dey wit dem, dem nor nid to fast.
Open Bible reader