Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 2:18

Naw, Jon di Baptist disaipols and di Farisi pipol dey fast. So dem kom mit Jisos sey, "Why Jon disaipols and di Farisi pipol dey fast, bot yor disaipols nor dey fast?"

Open Bible reader