Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 16:14

Den Jisos kon apier to di ilevun disaipols wen dem dey chop. E kon shaut giv dem, since dem nor biliv, bikos of dia strong heart.

Open Bible reader