Nigerian Pidgin Bible
Mark 14:68
Bot Pita denai kon sey, "I nor ivun no wetin yu dey tok abaut!" Den e waka go di gate and fawo kon du, 'Kukuruku'
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot Pita denai kon sey, "I nor ivun no wetin yu dey tok abaut!" Den e waka go di gate and fawo kon du, 'Kukuruku'
Open Bible reader