Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 14:67

Wen e si Pita sidan dey warm ensef, e luk am wel-wel kon sey, "Yu sef dey folo dat man wey kom from Nazaret, wey dem dey kol Jisos Kraist."

Open Bible reader