Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 10:46

Dem kon go Jeriko. As Jisos and en disaipols wit plenti pipol dey komot for der, Bartimaeus wey bi Timaeus pikin, won begga wey blind, sidan for road dey beg.

Open Bible reader