Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Mark 10:47

Wen e hear sey na Jisos wey kom from Nazaret dey pas, e kon bigin shaut, "Jisos Kraist, David pikin, mak yu sori for mi o-o!"

Open Bible reader