Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Malachi 3:16

And those wey fear God dey talk to each other, and God dey listen and hear wetin dem say. A book dey for him front wey dem dey write the name of those wey fear God and respect am .

Open Bible reader