Nigerian Pidgin Bible
Malachi 3:15
As we see am, na proud people dey always dey happy. Evil people no dey only dey happy, but dem dey always test God patience with evil wey dem dey do and nothing dey happen to them.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
As we see am, na proud people dey always dey happy. Evil people no dey only dey happy, but dem dey always test God patience with evil wey dem dey do and nothing dey happen to them.
Open Bible reader