Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 9:42

As di boy dey kom, di dimon trow am for groun and konvoshon kon hol am. Den Jisos komand di dimon mak e komot and e heal di boy, kon gi-am to en papa.

Open Bible reader