Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Luke 3:14

Den som sojas kon stil ask am, "Wot of us? Wetin wi go du?" E tel dem, "Mak una nor yuz fos kolet moni from enibodi hand or lai for enibodi head and mak una salari, rish una."

Open Bible reader