Nigerian Pidgin Bible
Luke 24:18
Den won of dem, wey en name bi Kleopas, kon ask am, "Na onli yu bi strenja for Jerusalem wey nor no di tins wey dey hapun since?"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den won of dem, wey en name bi Kleopas, kon ask am, "Na onli yu bi strenja for Jerusalem wey nor no di tins wey dey hapun since?"
Open Bible reader