Nigerian Pidgin Bible
Luke 22:52
Den Jisos ask di prist oga dem, di offisas wey dey gaid di Tempol and di eldas wey kom mit am sey, "Una kari sword and wud laik sey una dey kom arres tif?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Den Jisos ask di prist oga dem, di offisas wey dey gaid di Tempol and di eldas wey kom mit am sey, "Una kari sword and wud laik sey una dey kom arres tif?
Open Bible reader