Nigerian Pidgin Bible
Luke 22:27
"Na hu big pas? Di pesin wey sidan for tabol dey chop or di pesin wey dey serv am? Nor bi di won wey sidan for tabol? Bot I dey du laik savant among una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Na hu big pas? Di pesin wey sidan for tabol dey chop or di pesin wey dey serv am? Nor bi di won wey sidan for tabol? Bot I dey du laik savant among una.
Open Bible reader